Timi Dakolo Lyrics

Read Omo Ayo lyrics by Timi Dakolo, to fully understand the meaning behind the song.

Timi Dakolo – Omo Ayo Lyrics

Omo, omo Ayo
Omo, omo Ayo
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain omo Ayo

Wake up from morning
So much on my mind, worries
Hunger dey strike, family dey cry
Pesin just dey try survive
Feels like everything is against me
But I no fit explain
But I go still remain omo Ayo
Though the nights are getting longer
Everytime I try to spend, another one go drag me down
But I no go change
Or wipe the smile from my face
I go still remain omo Ayo

Omo, omo Ayo
Omo, omo Ayo
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain omo Ayo

I don stay with pain
See, I know how she dey
She don give me chop, she don dey my place
You fit no relate
She don show me shege, she don stain my name
She don chook my eyes
But I still remain
I still remain omo Ayo

You do persin good, dem take bad repay
Dem don stab my heart wey I take serve dem plate
Dem don show me shege, real tatashe
Dem don eat last pot, spit on my face
But I no go change, I know my name
I still will love, I still belong
And I still remain omo Ayo, oh

Omo, omo Ayo (omo, omo, omo)
Omo, omo Ayo
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain omo Ayo (yeah, omo Ayo)
Omo, omo Ayo
Omo, omo Ayo
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain omo Ayo
See my heart and all its breakings
Life and all its takings
I still remain omo Ayo

Dem wan break me down
See, dem wan off my light
Dem wan take my life, dem don make their plans
Dem don write them down
Ay, ay, ay
But I still remain omo Ayo

Find and explore lyrics from other music genres here

Contributors to ‘Omo Ayo’ Lyrics

Funmilayo Kanmodi, Utere Naomi, Peter Okhide.


Meaning of Omo Ayo Lyrics by Timi Dakolo

Many users have been searching for Omo Ayo Lyrics by Timi Dakolo because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2024-04-13 07:10:00.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Omo Ayo Lyrics by Timi Dakolo. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.