Kaestyle and Leriq Lyrics

Yolo is the third track on Kaestyle and Leriq‘s joint EP, Asylum, read the song’s lyrics below and sing along.

Kaestyle & Leriq – Yolo Lyrics

Whoa wo uh uh uh wo wo
Wo wo uh uh uh wo wo, hmm, yeah-yeah
Whoa

Igbo and alcohol
That’s all I need, I’m staying up till after 4
Burst out the loud
Turn down for what?
Girl, are you gonna shake your yansh? Say yes or nah

‘Cause you see good girl
No dey my party
I need a Barney wey go put am for my body
If she’s a rude girl
That one na paddy
Leave all these ashana for there, that one no sabi

See, my name gon’ live forever but I’m tryna live for now
If this life is just a show, I’ll kill it and take a bow
All the money wey you save, just no pray make motor jam you
‘Cause this thing e no too serious, you go kpeme anyhow

Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo

Chop all my savings
Only God can save me
I no wan dey hear say I no drink but liver fail me
You might think I’m crazy
Fucking all the ladies
I no wan dey hustle pass wetin dem plan to pay me

See, my name gon’ live forever but I’m tryna live for now
If this life is just a show, I’ll kill it and take a bow
All the money wey you save, just no pray make motor jam you
‘Cause this thing e no too serious, you go kpeme anyhow

Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo

‘Cause you see good girl
No dey my party
I need a Barney wey go put am for my body
If she’s a rude girl
That one na paddy
Leave all these ashana for there, that one no sabi

See, my name gon’ live forever but I’m tryna live for now
If this life is just a show, I’ll kill it and take a bow
All the money wey you save, just no pray make motor jam you
‘Cause this thing e no too serious, you go kpeme anyhow

Yolo, yolo
Call the paramedic
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo
Yolo, yolo
Yolo, yolo, lo-lo
Yolo, yolo, lo-lo
I just wan wombolombo

Check Lyrics of Latest Songs Here


Meaning of ‘Yolo’ Lyrics by Kaestyle & Leriq

Many users have been searching for ‘Yolo’ Lyrics by Kaestyle & Leriq because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2023-10-21 18:10:59.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of ‘Yolo’ Lyrics by Kaestyle & Leriq. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.