2Baba and Burna Boy Lyrics

Don’t miss out on We Must Groove, an absolute gem from 2Baba’s Warriors album, where the iconic Burna Boy lends his vocals. Sing along to the song’s lyrics below and get lost in its infectious rhythm.

2Baba & Burna Boy – We Must Groove Lyrics

Verse 1: 2Baba
Anyhow we be today
No matter pressure wey dey
Any obstacle on the way
I go bulldozer am straight away
Even if I get fever
Or my landlord don dey craze
As long as happiness dey my radar
I no go fit complain
I don’t need to stop, to fly high, high
I get natural high
I don’t need to think too much
‘Cause thinking na problem, instead I reason solution
For me-me to quit, for me-me to chill
For me-me to flex and enjoy my life
For me-me to give, without explanation
For me-me to lead so e go be say-

Chorus: 2Baba & Burna Boy
We must groovе o, we go groove
As long as your brain still dey function
Wе go move o, we go move (Oya, tell dem)
E no matter where you come from
We must groove o, we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o, we go move

Verse 2: 2Baba
Oghene do, oghene do
Osolobrugwe do o
The only flesh and the bone
The pot of life na your own eh
Because I’m feeeling the tension
Feeling with the pressure
Dealing with different problems of life
I know that everybody gat dem
Big man or small man
It doesn’t matter if you are black or you are white
See ya tell dem

Chorus: 2Baba & Burna Boy
We must groove o, we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o, we go move (Oya, tell dem)
E no matter where you come from
We must groove o, we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o, we go move

Verse 3: Burna Boy
Omo the party don scatter
The people dem no want us
Their mendula so reckless
Dey affect their belief
And if I thief, check am
Dem no go believe
How we dey spend money
Not until when the money-
Tell me wetin I go do
Just to clear your eye-eye-eye, eye
Anyhow you think am
Omo e no concern me die, ah
So make I just dey do
Wetin I dey do
If e no tell you
Jeje ni ke wu
No dey confuse
You can’t walk in my shoes
No go shook your mouth for wetin no concern you
Many thing dey happen but you don’t have a clue
Anything dem do, dem go start dey go
Make you no go tell somebody say I tell you
Let’s just try to keep this shit between me and you

Bridge: 2Baba
I don’t need to smoke to fly high, high
I get natural high
I no need to think too much
‘Cause thinking na problem
Instead I reason solution
For me-me to quit, for me-me to chill
For me-me to flex and enjoy my life
For me-me to give, without explanation
For me-me to lead so e go be say-

Chorus: 2Baba & Burna Boy
We must groove o, we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o, we go move (Oya, tell dem)
E no matter where you come from
See as she fine like mamiwater
Omo see man-chester, see baka
We go move o, we go move

Outro: Burna Boy & 2Baba
As we dey here dey jolly
Snake swallow money
Me sef dey jolly
Next one na Monkey
Dey here dey jolly
Snake swallow money
Next time dey jolly
Next time na Monkey

Dive into a treasure trove of diverse music lyrics here

‘We Must Groove’ Lyrics Collaborators

Utere Naomi, Peter Okhide, Elizabeth Clifford.


Meaning of We Must Groove Lyrics by 2Baba Ft Burna Boy

Many users have been searching for We Must Groove Lyrics by 2Baba Ft Burna Boy because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2024-03-15 09:32:00.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of We Must Groove Lyrics by 2Baba Ft Burna Boy. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.