Lifesize Teddy Lyrics

Embark on a lyrical journey that transcends the ordinary as we delve into the mesmerizing world of Unbeliever by Lifesize Teddy. With poetic finesse and a melodic embrace, these lyrics paint a vivid tapestry of emotions, weaving a tale that resonates with the extraordinary.

Lifesize Teddy – Unbeliever Lyrics

I be the girl for the corner
Don tey I dey chase I be forerunner
Carry my cross like Golgotha
Dem pray make I fall down
Oluwa cancel them order

Dem no dey telli person
I don learn many bigi lessons
and I did it wanting very certain
showers of bigi blessing
Bigi blessing

I no be unbeliever (unbeliever)
From the bottom e start turn leader
Oga man no be God o God e bigger
Who sing the gbedu wey burst the speaker

Bad man want make we fall o (unbelievable)
If at all if all o (them no wan believe am)
Say na man wey dey order, God deliver
I no be unbeliever
Unbeliever ah

I dey pray , you dey say make I no shine?
Barney wey dey for her grind
been waiting for my turn, very patient on the line
No mean say you go fit guy me
Na me you wan dey whine ni?

Me? Battle tested motherfucker, why me?
My victory has been written in the fine print
The prophecy will speak until my ashes hit the high sea
And all the ronchos them dem go contact
Unbelievers dem them go convert
When them see like 50k for the concert
Numbers multiply every time I thank the lord facts

I no be unbeliever (unbeliever)
from the bottom e start turn leader
Oga man no be God o God e bigger
who sing the gbedu wey burst the speaker
Bad man want make we fall o (unbelievable)
If at all if all o (them no wan believe am)
Say na man wey dey order, God deliver
I no be unbeliever
Unbeliever ah

Liked ‘Unbeliever’ Lyrics by Lifesize Teddy?


Meaning of Unbeliever Lyrics by Lifesize Teddy

Many users have been searching for Unbeliever Lyrics by Lifesize Teddy because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2023-11-24 14:05:52.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Unbeliever Lyrics by Lifesize Teddy. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.