Minz Lyrics

Here is the full lyrics to ‘Wo Wo’ by Minz, read it below and sing along.

Minz – Wo Wo Lyrics

I say
Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

Tell the kele do proper
Get the money, live soft life, ah ah
Say they want to link for vibes
On my neck it’s ice water, ah ah
After the club last night, ah
Wake up with hangover, ah
Two Kele for my side, ah ah
Wey I no fit recognize

Worry me
Omo make nothing worry me
Jah don cover me
So they cannot see me
Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition
I’m a sweet sensation
Girls won komije raw

Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

They hating on my ambition
Girls love me ’cause I am too sure
I know she’s naughty by nature
I love her ’cause I’m on mixture
So issa different vibration

Omoge po
Bebe n lo
I no dey take them too serious (mmhmm)
She say she love my new lifestyle
Thank God say she no know me before

Back when things wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition
I’m a sweet sensation
Girls wan finish me raw

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

This is the end of Song ‘Wo Wo’ Lyrics by Minz. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.