Zlatan Lyrics

Read and learn the lyrics to Zlatan‘s new song, RARA; this song serves as the third track on Zlatan‘s newly released EP, OMO OLOGO. “Rara” was produced by Niphkeys.

Zlatan – Rara Lyrics

Intro
Niphkeys
Top boy
Kapaichumarimaichupako
Ahn, oya

Pre-Chorus
Say wetin you want?
She say “She want love” (Kilowi?)
Love without money?
O ni “Rara”
O ni “Rara oh, sapa is not for me”
Ahn-ahn, ko da rara
She say “She want love” (What love?)
Love without money? (Money)
O ni “Rara”
O ni “Rara oh, sapa is not for me” (Je n mọ)
Ko da rara

Chorus
Ah
Ugly boy see money
The girls dem sawa (Dem sawa)
Where love dey, money no dey
E fit to sour (E go sour)
Sleepless night, mo hustle paa
Ka po mi le shaka (Ko shaka)
Alaye na when money dey you go fit to gara (Ayi)
Kilowi?

Post-Chorus
Ahn-ahn
Oya, say
Tell me who no like better things
Moto wey no like mechanic
Snitch wе no like dey cash (Je n mọ)
Shoppеr wey no like the Gucci (Astala, astala)
Oya, say
Tell me who no like better things
Moto wey no like mechanic
Snitch we no like dey cash
Shopper wey no like the Gucci
Oya, say, say

Verse
I just wanna ball
I just wanna flex
Live my best life
Zero tolerance for stress
She say “Money for hand, her back for ground”
Oya where your aza?, make I spoil your account
Jẹ ki n f’owo ba ẹ shere, my baby, my baby
Gbẹ nu si bi bayi, je’a jete, je’a jete
Before you [?] ready do soapy
Na [?] get money dem be like [?]
She be saying “She want love, she want care, she wan cuddle with money on top”
E mi ika, mo fun jẹ
Pepper there with jara on top

Pre-Chorus
Say wetin you want?
She say “She want love”
Love without money?
O ni “Rara”
O ni “Rara oh, sapa is not for me”
Ko da rara
She say “She want love”
Love without money?
O ni “Rara”
O ni “Rara oh, sapa is not for me” (Je n mọ)
Ko da rara (Ayi)

Chorus
Ah
Ugly boy see money
The girls dem sawa (Dem sawa)
Where love dey, money no dey
E fit to sour (E go sour)
Sleepless night, mo hustle paa
Ka po mi le shaka (Ko shaka)
Alaye na when money dey you go fit to gara (Ayi)
Kilowi, jẹ n mọ, jẹ n mọ
Astala, astala

Outro
Tell me who no like better things
Moto wey no like mechanic
Snitch we no like dey cash
Shopper wey no like the Gucci
Timijay on the track

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

This is the end of Song ‘Rara’ Lyrics by Zlatan. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.