Lil Frosh Lyrics

Lil Frosh released ‘On The Low’ in April 2023, the song was produced by popular music producer Rexxie and Vibes Ace, read the song’s lyrics below.

On The Low Lyrics

Lil Frosh – On The Low Lyrics

Them no me wella
Like Sunny Ayinde oh
I no dey tire
We balling everyday oh
Omo ologo no dey taya
Hustle no holiday oh
Baba God dey my back
More blessings on the way

E sweeting me like gegemu
Love me no sekemu
I will be your peteru
I mean like gegemu
E sweeting me like gegemu
Love me no sekemu
I will be your peteru
I mean like gegemu

Say you must keep it on a low
T’eruku ba ti yo
Do re mi fa so la ti do
Let me be your daddy yo
Say you must keep it on a low
T’eruku ba ti yo
Say you must keep it on a low uh-oh
T’eruku bati yo
Let me be your daddy Yo

On the Gwagalada
Won feel me lati ibi dey Gbagada
Gbemi trabaye mio ni wahala
As omo ope mio shey ni gba ladda
Emi ati won o ma ni’ja rara
Jeje ni ola nlo kosi wahala
I am living life mo de shi ngba rabba
As omo ope mio shey ni gba laada

E sweeting me like gegemu
Love me no sekemu
I will be your peteru
I mean like gegemu
E sweeting me like gegemu
Love me no sekemu
I will be your peteru
I mean like gegemu

Say you must keep it on a low
T’eruku ba ti yo
Do re mi fa so la ti do
Let me be your daddy yo
Say you must keep it on a low
T’eruku ba ti yo
Say you must keep it on a low uh-oh
T’eruku bati yo
Let me be your daddy Yo

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

This is the end of Song ‘On The Low’ Lyrics by Lil Frosh. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.