L.A.X, Clemzy and DJ Obi Lyrics

The third track on L.A.X’ new album is titled “Energy” with Clemzy, featuring DJ Obi, read the lyrics below.

RELATED: Read ‘Bounce’ Lyrics by L.A.X Feat. Black Sherif

L.A.X, Clemzy & DJ Obi – Energy Lyrics

Mo de ti gbe wan sare
Mo de ti gbe wan jaye
Ge

Mo de ti gbe wan sare everyday ni mon jaye (too much energy)
Musician wey dey sing song sing song kill them wey get MSC
I never sing song wey no sweet oh baby
I get melody
Everyday on the road walahi mon pawo
I just dey lowkey

Dey want to calculate my money
They say they want to replicate my money
Who born bagar make they come see money
Afolabi money
Go shawty is your birthday
Come meet me is on Friday
Top boys way ball on Friday
Obis house, on a Monday

Mo de ti gbe wan sare everyday ni mon jaye (too much energy)
Musician wey dey sing song sing song kill them wey get MSC
I never sing song wey no sweet oh baby
I get melody
Everyday on the road walahi mon pawo
I just dey lowkey

Don’t tell me shi
I tell my haters may dem rest in peace
Cause I dey kill the thing
E be like action film
They want to follow my lead
I tell them, may them follow my lead
Dey want to calculate my money
They say they want to replicate my money
Who born bagar make they come see money
Afolabi money
Go shawty is your birthday
Come meet me is on Friday
Top boys way ball on Friday
Obis house, on a Monday

Mo de ti gbe wan sare Everyday ni mon jaye (too much energy)
Musician wey dey sing song sing song kill them wey get MSC
I never sing song wey no sweet oh baby
I get melody
Everyday on the road walahi mon pawo
I just dey lowkey

Clemzy wey dey nack the beat, too much energy
Izz La hmmm izzla kill the eh izzla
Gbedu chock izz LA

Liked ‘Energy’ Lyrics by L.A.X & Clemzy? Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

This is the end of Song ‘Energy’ Lyrics by L.A.X & Clemzy Feat. DJ Obi. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.