Spyro and Phyno Lyrics

Take a look at the lyrics to Spyro’s latest track, Shutdown, which features Phyno.

Spyro & Phyno – Shutdown Lyrics

Intro: Spyro
Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Every time I pull up with my gees
Oh my God you don shut it down

Verse 1: Spyro
As a kid,
Mama tell me I be star boy
Prophet tell am say
Ogo yen loud gaan
So I think say e go easy but
Oju eni ma la
(Oju eni ma la)
Ari Iyonu
When I enter industry
Like gbangan gbangan break is over
Me I think say I go blow e don dey ginger
‘Cause everywhere I go they tell me say I too sabi
Why I never blow,
Me sef I no sabi
So I shout Holy Ghost!
Save my soul,
Give me lamba make I blow
See me so, my mates don go
This December I want to show

Bridge
I don blow now dem sabi
What will be don surely be
Aye o fe anybody
Cause it don surely sure for me

Chorus
Cause I get dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my gees
Oh my God we don shit it down
Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my gees
Oh my God we don shit it down

Verse 2: Phyno
Ehh ehh shut it down
I came from nothing to something
Pray to God, make my time olu ohh
I want to feel among
Eziekwu kan ne ku oh
So I face my fears, it brought down sweat and tears
Nobody answer me
E be like say nobody care
Ahh
Mpane melo ka, I’m now a biggie man
From rags to riches now
E be like cinema
I’m up like ceiling fan
The boy is chilling now
Show them God no be man
I’m the biggest fish in town

Hook
Yeah, the biggest fish in town
Eburu mo zabre mbazo
Okele lesi fi wo la no
Ghetto boy nesi ni pako
Yeah
Ifini fe jamor
Coma koso chukwu plano
Mebe fe like nwaya yawa
No wahala for my side
By the morla oleko fa when I take get the mic
Bank alert, money no fit fall my hand
New currency, wey emergency
Call the boy on time
Call the boy on time

Chorus
I get Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my gees
Oh my God we don shit it down
Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Anytime I pull up with my gees
Gees, Jesus you don shut it down

Outro
Dollar for my hand
Diamond for my wrist
Everytime I shut down when I pull up with my gees
Prada on my feet
Steady rocking Louis V
Everywhere we enter
We know demma know

Collaborators on the Lyrics of ‘Shutdown’

Utere Naomi, Peter Okhide, Elizabeth Clifford.

Find Lyrics of latest songs here, and get updates on Twitter and Facebook.


Meaning of Shutdown Lyrics by Spyro Featuring Phyno

Many users have been searching for Shutdown Lyrics by Spyro Featuring Phyno because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2024-04-02 11:44:15.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Shutdown Lyrics by Spyro Featuring Phyno. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.