PyschoYP, Jeriq and Reeplay Lyrics

Read the correct lyrics to ‘My Country People Haffa’ by PsychoYP featuring Jeriq and Reeplay. My Country People Haffa is the eighth track on PsychoYP’s 2022-released album, YPSZN3. My Country People Haffa was produced by Sphero Beatz.

RELATED: Read ‘Silent Mode’ Lyrics by PsychoYP

PsychoYP, Jeriq & Reeplay – My Country People, Haffa Lyrics

Intro
My country people how far
Wagwan
My country people haffa?
My country people how far how far
My country people how far
How far How far k way k way
K way K way
How far How far

Verse 1
Tell them say the boy don show ukwa achi n’aka ona agba
Onwe onye cho imasam aka
My mood now is pericoma
My food is quarter to finish Hello dealer
Quarter ounce how far
Ogbe
Omo tell them say the boy don show
My country people how far? (Oloun)
Cash out 2 weeks everything don go
My country people how far?
How far? how far?

Chorus
Wetin dey I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
Omo tell them say the boy don show
My country people how far? (Oloun)
Cash out 2 weeks everything don go
My country people how far?
How far? how far?
Wetin dey I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
Oga why you dey stress my life (yo)

Verse 2
Bro said don’t be silent
So these days moving around with mines
No security I’m safe with the gang
Sometimes I’m on guard in a G guard
I did not get first in class but in real life I fly first class
I’d be moving around with nines
Lean and 4s and 5s and knives
Lean and 4s and 5s and bines
Ugh bro so diligent crimes
Oga they can never waste my time
Ogbete amalo n’ofu onye abialo afia
My voltage no be chere kam bia
To avoid accidental discharge
When you see me around give am chance
E get wetin I dey find I’m looking for peace of mind
She know a brother got smoke and rizzla
‘Cause I’m on that decent grind
She just wanna link up and chill
Said she can’t do it at mine

Verse 3
Ok!
My country people how far it’s the morning time
Girl you can only see my funds
You will never see my love
I’m in your heart you in my inbox
She told her friends I’m a toxic boy
Show promoter on the phone telling me she wants an invoice
I’m sorry it’s not my fault to be honest with you madam my price went up

Chorus
Omo tell them say the boy don show
My country people how far? (Oloun)
Cash out 2 weeks everything don go
My country people how far ?
How far? how far?
Wetin dey I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
Omo tell them say the boy don show
My country people how far? (Oloun)
Cash out 2 weeks everything don go
My country people how far?
How far? how far?
Wetin dey I go soon japa o

Verse 4
Na to stack up till I too gather o
My country people wah gwan
Shey you never tire to vote for mad man ?
I no want dey for house wey light no dey
Gen no get fuel for kaban (No nau)
How far you how far this manchi
Just tryna survive to be candid
I been tell all my guys say make dem buy gun
‘Cause e fit set anytime with these bandits
I dey load groundnut for my kala
My debtors dey pay back, their papa
If you mess with me Na wahala
Olopa dey gbes for my Matter
I been get like 100k last week
As I commot 2k e finish
High grade dey Make my men happy
I don re up o
Omo problem no dey finish
Omo tell them say the boy don show

Chorus
My country people how far? (Oloun)
Cash out 2 weeks everything don go
My country people how far?
How far? how far?
Wetin dey I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
Omo tell them say the boy don show
My country people how far? (Oloun)
Cash out 2 weeks everything don go
My country people how far?
How far? how far?
Wetin dey I go soon japa o
Na to stack up till I too gather o
My country people how far

Enjoyed ‘My Country People Haffa’ Lyrics by PsychoYP? Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

This is the end of PychoYP, Jeriq & Reeplay – My Country People, Haffa? Lyrics. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.