P-square Lyrics

Dive into the official lyrics for Personally by the iconic duo, P-square, and experience the magic of their timeless music.

P-Square – Personally Lyrics

Intro
Personally personal personally
Personally personal personally

Verse 1
Personally I rock your body
I promise you go home
You won’t tell your daddy
I’ll give it to you like you’ve never had it
Screaming chin chin like speaking Chinese
Ehn na wetin be this
Baka boom boom na weti I see
Saga – but she no wan gree
She talk say she no wan leave

Chorus
Eh, I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing, girl you got me high
And if you want to try, gbege go dey tonight
Cause I’m in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally, I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you

Verse 2
Personally, professionally
I see what you’re doing intentionally
Girl me want it physically
So give it to me give it to me radically
Emotionally, psychologically
You’re turning me on biologically
Sexually, dramatically
And she talk say she no wan leave

Chorus
Eh, I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing, girl you got me high
And if you want to try, Gbege go dey tonight
Cause I’m in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally, I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you

Verse 3
Girl exceptionally
The reason na spiritually
Money speaking
So drastically
Magically, internationally
Haba, habatically
Grammar, na for dictionary
Saga, but she no wan gree
She talk say she no wan leave

Chorus
Eh, I no go lie
The things wey dey my mind
When I see you dancing, girl you got me high
And if you want to try, gbege go dey tonight
‘Cause I’m in the mood
As long as you feeling the groove
I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally, I go deal with you
Personally eh
Personal personally, ah ah ah ah
Personally eh
Personal personally
I go deal with you
I go deal with you

‘Personally’ Lyrics Contributors

Olufunke Taiwo, Funmilayo Kanmodi, Utere Naomi, Peter Okhide, Elizabeth Clifford, Idris Adeleye, Buzi Brown, Nikki Laoye, Oluwafemi Adebanjo, Tobiloba Akinsete, Oluseyifunmi Akinrinmade, Bamise Oyetayo, Ovie O.

Check other Song Lyrics here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook


Meaning of Personally Lyrics by P-square

Many users have been searching for Personally Lyrics by P-square because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2024-03-10 06:10:00.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Personally Lyrics by P-square. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.