Pawzz Lyrics

Dive into the lyrical world of Ogaranya by Pawzz as we present the official song lyrics for your exploration. This track promises a unique blend of beats and verses, offering a compelling narrative and showcasing Pawzz‘s distinctive style and storytelling prowess that resonates with fans and music enthusiasts alike.

Pawzz – Ogaranya Lyrics

Intro
Ah murder
Jon P

Verse 1
Shayo for tonight oh
Two bottles of Hennessy for tonight oh
One Kele for the night oh
Kele wey, no go show mercy for tonight oh
Call me ogaranya
Chop life till the morning
Man no fit tire
Call me ogaranya
Shayo till the body and soul is on fire

Hook
I can’t feel myself
I don lose my sense
Wetin dey my head
I no really send
I can’t feel myself
I don lose my sense
Wetin dey my head
I no really send
I can’t feel myself

Chorus
Call me ogaranya
Call me ogaranya

Verse 2
Problem e no dey finish, I can’t kill myself
So me I hold the riddim for inside my head
E ba mi womo wey no go fit kiss and tell
Make we jolly, oya make we jolly
Call me Ogaranya
What you want baby girl tell me your desire
Baby odinaka
See me I want to spend am I no fit tire

Hook
I can’t feel myself
I don lose my sense
Wetin dey my head
I no really send
I can’t feel myself
I don lose my sense
Wetin dey my head
I no really send
I can’t feel myself

Chorus
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Call me ogaranya
Call me ogaranya

Outro
Swapsticks


Meaning of Ogaranya Lyrics by Pawzz

Many users have been searching for Ogaranya Lyrics by Pawzz because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2023-10-25 17:30:47.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Ogaranya Lyrics by Pawzz. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.