Mr Eazi Lyrics

Delve into the vibrant beats and storytelling of Notorious by Mr Eazi through its compelling lyrics. This song combines Mr Eazi’s style and storytelling ability with catchy rhythms that will captivate you from the start.

RELATED: Read ‘Good Lovin’ Lyrics by Mr Eazi Featuring Efya

Mr Eazi – Notorious Lyrics

Dindandadidindi (yeah)
Gbedu yin o dindin (Kw3)
I no want stress
I just want kpalansh

I no want stress
I just want kpalansh yeye
I cannot kill myself
So make I chop my life yeh
I dey find person daughter
To spoil tonight (ye)
If anybody get Erica number
Make e send my side

I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
Yeah

I getti kele wey dey pray for me
And other keles wey go kill for me
Call e badamosi make e spray for me
Dem never born the Baga wey go test me
I no be Jesus and I don’t forgive
Vegetarian but I want the beef
She want the business likey PLC
Skinny bobo
But I be B.I.G. yeye

Omo
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3

If dem no ask you
Make you no mention ye (make you no mention)
My money plenty
No need for pension ye (no need for pension ye)
I dey blow money
Na my profession ye
The money no dey finish
No recession
No recession

Omo
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3


Meaning of Notorious Lyrics by Mr Eazi

Many users have been searching for Notorious Lyrics by Mr Eazi because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2023-10-31 15:10:25.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Notorious Lyrics by Mr Eazi. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.