Liya Lyrics

Liya’s My Skin is a soulful song that explores self-discovery and resilience, the lyrics, accompanied by emotive vocals and poetic verses, create a poignant atmosphere, inviting listeners to connect with the raw emotions expressed in the song.

Liya – My Skin Lyrics
Gbaladun gbaladun
Jeje on my thing oh
Poverty no fit my skin oh
Jeje I do my thing oh

Titikati
A se party
A mu casamigos, a mu brandy
My life no hard no be khaki
I no be small pikin and I no wear nappy
Physically dey Naiji
But my soul trabaye go dey yankee
See my G, I no get energy
Energy I no get energy ah

Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Jeje I do my thing o
Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Poverty no fit my skin

Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Jeje I do my thing o
Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Poverty no fit my skin

Sho ti jasi
Living my dreams
I remember when dem dey use me tayin
Dem go dey act like in speaking Chinese
When the gbedu drop now
Dem go crazy Kike this
Titikati a se party
A mu casamigos , a mu brandy
Everybody pack food
Dem be like sardine
I no be small pikin and I no wear nappy
Tell your daddy
Sho legal-ly
Sho mo what’s up
Sho ti koja 19

Oya ja mi
If you carry
Oya ka ri
If no he ordinary ah
Onome see I young and I fresh
We dey give dem down to Bangaladesh
I dey vex and I get cash
And I gat Yeye and I gat Yass Yasss Yasssss

Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Jeje I do my thing o
Gbaladun
Gbaladun
Gbaladun
Poverty no fit my skin


Meaning of My Skin Lyrics by Liya

Many users have been searching for My Skin Lyrics by Liya because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2023-11-18 08:07:23.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of My Skin Lyrics by Liya. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.