Timaya Lyrics

Check out the lyrics to Timaya‘s new single, MY MOTO, and sing along; this song was produced by Yung Willis.

My Moto Lyrics

Timaya – My Moto Lyrics

Giddem
Whine for me
For Egberi Papi, Bend for me
Timaya
For Egberi Papa (oh), Tell me how you like it now
Show me how you want it, I give it to you
Wi Wi Willis give dem!

Me l sing say whine for me
For Egberi Papa, bend for me
For Egberi Papa (oh), tell me how you like it now
Tell me how you want it now
Show me how you want it now
Turn me up now

Anything for my baby
Girl you whine, you make my brain dey skip eee
Oh baby, I to to to, lto
Girl I to to to, I to
Anything for my baby
Girl you make my brain just dey skip eee
Oh baby I to to to, lto
Girl come enter my moto

Whine for me
Oh baby gimme that
Sit down pon it, scratch it like you Jimmy Jatt
Go down, Go down
Whine for Papito
Baby come bеnd pon me moto

Anything for my Baby
Girl you whine, you make my brain dеy skip eee
Oh baby, lto to to, lto
Girl come enter my moto
Anything for my baby
Girl you make my brain just dey skip eee
Baby I to to to, Ito
Girl come enter my moto

Oh baby girl, I love your bozo bozo
The wey you whine, I want the bozo bozo
I’m international, now me no local
Tonight I wanna sex/help somebody’s daughter

Me sing say
You know me no need no validation
Me pop champagne, me no need no validation
Anytime I come, demma stand at attention
Wen I step inna the place its a steady vibration

Me I sing say
Anything for my baby
Girl you whine, you make my brain dey skip eee
Oh baby, I to to to, lto
Girl Come enter my Moto
Girl
Anything for my baby
Girl you make my brain just dey skip eee
Baby I to to to, lto
Girl come enter my Moto

Whine for me
For Egeberi Papi, bend for me
Timaya
For Egberi Papa (oh), tell me how you like it now
Show me how you want it, I give it to you

Baby girl whine for me
For Egeberi Papi, bend for me
For Egberi Papa (oh), tell me how you like it now
Show me how you want it, I give it to you baby girl
Wi Wi Willis give dem

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

This is the end of My Moto Lyrics by Timaya. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.