Korede Bello and Don Jazzy Lyrics

Korede Bello and his former Record label boss, Don Jazzy, reunite for a tantalizing single, read Minding My Business official lyrics below.

Minding My Business Lyrics

Korede Bello & Don Jazzy – Minding My Business Lyrics

Korede Bello
Yah
Don Jazzy

Normally
Normally
Dem no dey see me for party
I dey sip my tea
Protect my peace
I no dey send nobody
Energy
Energy
E dey show for your body
When you call on me
Like Do Re Mi
Oya fa mo mi baby

Moti ready
Padi mi lon se party
Awon girls wan jubadi (Yeba)
Talo so pe o ti pari
Kole pari o
Na dem sabi
Ko ma so katikati
Anything wey dem like
Anything wey dem want to say
Kode kan mi o

We get money for rainy days
Everyday we celebrate
If you dey pray make I fail
I dey pray for you
My lawyer dey win any case
So whether you mad or you craze
I no dey follow you race

I dey my own dey
Minding my business
Minding my business oh
Na the work wey dey pay me oh
I dey face on a daily oh
Minding my business
Minding my business oh
I just dey my Cabana
I no like wahala
Minding my business
Minding my business oh
I dey gather my rabba
I no want your palava
Minding my business
Minding my business oh
Korede Bello and Don Jazzy

You see for the community I comport
And when dem call up on me I support
Some kind things I no dey disappoint
If e never reach you then make you wait your turn
Moving with security is a must
Cos some people dey wey their head dey touch
Anything I do you no say dem must talk
Santa Claus oga Elon Musk of course

We get money for rainy days
Everyday we celebrate
If you dey pray make I fail
I dey pray for you
My lawyer dey win any case
So whether you mad or you crase
I no dey follow you race

I dey my own dey
Minding my business
Minding my business oh
Na the work wey dey pay me oh
I dey face on a daily oh
Minding my business
Minding my business oh
I just dey my Cabana
I no like wahala
Minding my business
Minding my business oh
I dey gather my rabba
I no want your palava
Minding my business
Minding my business oh

‘Minding My Business’ Lyric Contributors

Olufunke Taiwo, Funmilayo Kanmodi, Utere Naomi, Peter Okhide, Elizabeth Clifford, Idris Adeleye, Buzi Brown, Nikki Laoye, Oluwafemi Adebanjo, Tobiloba Akinsete, Oluseyifunmi Akinrinmade, Bamise Oyetayo, Ovie O.

Check Lyrics of latest Naija songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook


Meaning of Minding My Business Lyrics by Korede Bello Ft Don Jazzy

Many users have been searching for Minding My Business Lyrics by Korede Bello Ft Don Jazzy because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2024-03-01 10:00:04.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Minding My Business Lyrics by Korede Bello Ft Don Jazzy. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.