Mr Eazi Lyrics

Come with us as we uncover the lyrical magic within Mandela and appreciate the artistry of Mr Eazi. Mandela is a testament to Mr Eazi‘s talent in combining infectious beats with thought-provoking lyrics, creating a memorable musical experience.

The Evil Genius Lyrics

Mr Eazi – Mandela Lyrics

Zagadat
Mmmmm

I want to live forever, like Nelson Mandela
So dem go fall for me oh (Yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my ṣakabula
So many things I see oh
E geti Domitila
Wey want to kill my ginger
Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu!
Won ni wọn ri mi ni’ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah

I face money, leave konji oh
Na that one sure for me oh
Sapa no fit-ti me oh
Ọlọrun ma jẹ ka ri oh
Nobody dey for me oh
Only me dey for me oh
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see oh

That’s why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r’alakoba
Oh Lord

I want to live forever, like Nelson Mandela
So dem go fall for me oh (Yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my ṣakabula
So many things I see oh
E geti Domitila
Wey want to kill my ginger
Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu!
Wọn ni wọn ri mi ni’ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah

I face money, leave konji oh
Na that one sure for me oh
Sapa no fit-ti me oh
Ọlọrun ma jẹ ka ri oh
Nobody dey for me oh
Only me dey for me oh
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see oh

That’s why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r’alakoba

That’s why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r’alakoba
Oh Lord

Check Lyrics of latest Naija songs Here


Meaning of Mandela Lyrics by Mr Eazi

Many users have been searching for Mandela Lyrics by Mr Eazi because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2023-10-29 12:08:07.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Mandela Lyrics by Mr Eazi. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.