Balloranking Lyrics

Read and learn the full lyrics for Toronto by Balloranking, this song serves as the second track on the singer’s new album, Ghetto Gospel.

Ghetto Gospel Lyrics

Balloranking – Toronto Lyrics

Cheers
Take a moment to flex
Pour something for chest
T′olon shebi Toron-to
Ye, cheers
Take a moment to flex
Banger
Pour something for chest
I am Balloranking, ah-ahh
Yeah-yeah

Man, I come with fire I go dey and I go dey for long
My big dream no fit expire
‘Cause I be my own survivor, yeah
Man, I come with fire
Zero pa′ to go higher
Shey you know the kind wire I go live life to inspire
Ain’t nobody standing inna mi way
When I got nothing, ori lo bami shey
Omo aye, I got stamina, mo weh
Me, I dey l’efo by your grace
So, me I keep moving forward
E no matter the length I go face all mi challenges
With courage and strength

Won j′aye ni Toronto
Dem no dey play for Moscow
Awon omo mi ni Soweto
Won nla mi bi Kopiko
L′aye, kin ma f’ori ko
′Cause I get places I wan go
And, I no dey form commando
T’ori o s′ojumi koroko oh
Won nla mi Kopiko
Lounge for Santorini
Gelina ni Morocco
Won j’aye ni Toronto
Mo gbe Lamborghini
I got places I wan go

I dey on mission
And, I don see the vision
With determination
Win-win na passion
Life no get instruction
No hear wetin dem wan talk
Hustle dey go non-stop
You go see me top-top
You go see mi color
Melo mofe soh?
Everybody get tenure
Everybody get tenure
Ain′t nobody standing inna mi way
When I got nothing, ori lo bami shey
Omo aye, I got stamina, mo weh
Me, I dey l’efo by your grace
So, me I keep moving forward
E no matter the length I go face all mi challenges
With courage and strength

Won j’aye ni Toronto
Dem no dey play for Moscow
Awon omo mi ni Soweto
Won nla mi bi Kopiko
L′aye, kin ma f′ori ko
‘Cause I get places I wan go
And, I no dey form Commando
T′ori o s’ojumi koroko oh
Won j′aye ni Toronto
Dem no dey play for Moscow ohh
Awon omo mi ni Soweto
Won nla mi bi Kopiko
L’aye, kin ma f′ori ko
‘Cause I got places I wan go
And, I no dey form Commando
T’ori o s′ojumi koroko oh-ohh (Sunshine, Sunshine)


This is the end of ‘Toronto’ Lyrics by Balloranking | . If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.