Fireboy DML Lyrics

Fireboy DML‘s Laughter, Tears and Goosebumps album features King as the eighth track, below are the official lyrics for King, have a look.

Laughter Tears and Goosebumps Lyrics

Fireboy DML – King Lyrics

Intro
Yeah
Ouh, ah, ah (Ayy)
Fireboy, what’s going on?
(Shawdy pull up in the backside)

Verse 1
Gbemi sori bi gele
I’m a king, ma fi mi sere
All the girls calling me bebe
See me see gbege (mogbe)
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
Omo forget see gbagbe
Me I be complete package (ooo)

Pre-Chorus
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love, yeah

Chorus
Baby (Yeah), baby ,se’mi bi oba, bi oba
I want you to treat me like a king
Baby (Baby), baby, se’mi bi oba (Yeah), bi oba

Verse 2
Wetin you need bebe
I get sauce, get juice bebe
I get everything for you babe (As long as you dey, oh)
Bad boy wey you no fit use play game
I be king, ma fi mi sere
Girl you know so ma lo farawe (Farawe), farawe

Pre-Chorus
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love, no

Chorus
Baby (Baby), baby, se’mi bi oba, bi oba
Treat me like a king
Baby (Baby), baby se’mi bi oba, bi oba (Yeah, uh, woo)

Outro
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
So fun mi, ki lo tun fe, ki lo tun fe kin se fun e
Ooh, wee (Shawdy, pull up in the back)
Fireboy here so
Shawdy, pull up in the back
Shawdy, pull up in the back

‘King’ Lyrics Contributors

Olufunke Taiwo, Funmilayo Kanmodi, Utere Naomi, Peter Okhide, Elizabeth Clifford, Idris Adeleye, Buzi Brown, Nikki Laoye, Oluwafemi Adebanjo, Tobiloba Akinsete, Oluseyifunmi Akinrinmade, Bamise Oyetayo, Ovie O.

Check other Song Lyrics here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook


Meaning of King Lyrics by Fireboy DML

Many users have been searching for King Lyrics by Fireboy DML because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2024-03-10 01:38:00.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of King Lyrics by Fireboy DML. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.