Reekado Banks Lyrics

Jeun To Da (JTD) which roughly translates to “Eat good” is a new single dropped by Reekado Banks, scroll down to read the official lyrics to Jeun To Da.

Reekado Banks – Jeun To Da Lyrics

Reekado Banks – Jeun To Da (JTD) Lyrics

Verse 1
I say dis world e be small world 
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life 
And yes we want to flex am 
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on 
We never kpai we never go down 
Steady working till the sun up 
If d money e been sure us 
Wetin man go dey work for 
You don try, me sef I don tryy 

Chorus
Jeun to da si nu 
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
You no lazy if you taya 
You don do the one you fit doo
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo

Verse 2
If you get chance to chop life 
My brother chop am well o
‘Cause u deserve am gan 
If you de work work work 
Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you’ve done all what you can dooo
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on 
We never kpai we never go down 
Steady working till the sun up 
If d money e been sure us 
Wetin man go dey work for 
You don try, me sef I don tryy 

Chorus
Jeun to da si nu 
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
You no lazy if you taya 
You don do the one you fit doo 
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo

Outro
Oooo
Jeun to da si kun 
Parara parara pararara 
My brother my sister 
Yeaaahh na na
You don do the one you fit doo 

Enjoyed ‘Jeun To Da’ Lyrics by Reekado Banks? Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook