Ajofe Lyrics

Read the official lyrics for Iheneme by Nigerian American Afro-alternative singer and record producer, Ajofe.

Ajofe – Iheneme Lyrics

Philo & Andy & Jude
Dem been dey dey think say
This nigga can′t move
Dem been dey dey think say
This nigga can’t groove
Dem been dey dey think say
This nigga can′t see tomorrow

Iheneme
Nothing dey happen For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect
Iheneme Iheneme
Nothing Dey happen For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect
Iheneme Iheneme e

No be lie abobi isi ga begwu
Make I check you well well
Before you settle I be dat nigga
Wey dey coupe the menu Tony Elumelu
One time I was so poor
Couldn’t help my daddy
From dying cus’ we poor
Hustling and dying
From the dangers involved
Pushing all the niggas
That thinking I’m on top

You know Philo & Andy & Jude
Dem been dey dey think say
This nigga can′t move
Dem been dey dey think say
This nigga can′t groove
Dem been dey dey think say
This nigga can’t see tomorrow Iheneme
Nothing dey happen

For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect
Iheneme Iheneme
Nothing Dey happen
For area wey we dey stay
Person wey try loose guard
Brother e go collect
Make you no dey look me
Like I be your connect Iheneme

Check Lyrics of Other Latest Songs Here


Meaning of Iheneme Lyrics by Ajofe

Many users have been searching for Iheneme Lyrics by Ajofe because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2023-10-22 15:57:28.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Iheneme Lyrics by Ajofe. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.