Wizkid and Zlatan Lyrics

The EP S2 by Wizkid showcases a dynamic collaboration with Zlatan on IDK, showcasing their infectious energy and distinctive style, read the song’s lyrics below.

RELATED: Read ‘Ololufe’ Lyrics by Wizkid Featuring Wande Coal

Wizkid & Zlatan – IDK Lyrics

Verse 1: Wizkid
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi ko ye so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don’t last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e’ja lor
I really wanna know your interest
Money dey for my mind, I’m in business
Many time dem try play my intellect
And you know my shotta, man ah big the rest
When you ready make you take the shot
And you know wetin go happen, make we ginger next
Sound, sound

Chorus: Wizkid
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we lo li li
Wan make ya feel alright
Oh ah yeah oh
I no mind how e be tonight
No apologies tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Holla all my Gs tonight
Sometimes naso e be sometimes

Verse 2: Zlatan
Ah Ibile
B’osu oluwa ni shola
Aiye t’o dun, eba won ni mo se ni pola
Aiye baje pelu VVS
K’oma da fun bend down select ni TBS
She tell me say she go leave if the love lonely till morning
Relationship wey money no dey, e go later boring
E go later sour, e go later scatter
She go serve you breakfast on a bigger platter
I say that’s why I pray every night and day
That I get paid so I can slay
Life show me pepper, many things I can’t say
Chance ti m’ori, m’ode take advantage
Had no choice so I paid the price
My agege bread, me I turn to slice
All the dirty for my life, me I sanitize
Moni shoe get size, better realize, better realize oh

Chorus: Wizkid
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we lo li li

Outro: Wizkid
Everybody falling, others just falling
Big bad everyday calling
E don tey, now e don turn kinch
Top feeling yeah my brother trust me
E don turn king, everyday balling
I no dey mind wetin comes to me
Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger
Any sound dey burst up the speakers
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi ko ye so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don’t last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e’ja lor

Check Lyrics of latest Naija songs Here


Meaning of IDK Lyrics by Wizkid Featuring Zlatan

Many users have been searching for IDK Lyrics by Wizkid Featuring Zlatan because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2023-12-22 09:51:35.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of IDK Lyrics by Wizkid Featuring Zlatan. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.