Wande Coal Lyrics

Read the lyrics to ‘Genesis’ by Wande Coal and sing along. This song serves as the tenth track on Wande’s “Legend Or No No Legend” album.

Legend Or No Legend Lyrics

RELATED: Read ‘Ebelebe’ Lyrics by Wande Coal Feat. Wizkid

Wande Coal – Genesis Lyrics

Intro
Itʼs Kel-P Vibes

Verse 1
Let me take you back to the genesis
When I dey score like Tuta Batis
Your biggest artist sef na catfish
The only thing wey dem know na malpractice
I dey give dem rom-po-pom-pom
Classics
I go dey, no go dey give dem chances, yeh
And I be setting a legacy
And I don’t care about the positive or negative

Pre-Chorus
Mo ti se, mo ti se
Mo ti se won lese lo
Mo ti se won lese lo
Won ni mo se won lese lo

Chorus
Mo ti korin China
Mo ti korin India
Mo ti korinnn, mo ti korinnn
Mo ti seyin lese lo
Ma tun seyin lese lo
Mo ti korin Yankee
Mo ti korin England
Mo ti korin China
Mo ti korin India
Mo ti korinnnn, mo ti korinnnn
Mo ti korinnn

Verse 2
No go let all my goons attack you
Holy war omo no be battle
We no dey like to dey attach you
And we go cut you nobody go fit to patch you
All of these nigga dem be rattle snake
When I pull up in a Maserati I’m allowed to stay
And if you real with me I got you
And when I tell you that I got you, mehn I got you

Pre-Chorus
Mo ti se, mo ti se
Mo ti se won lese lo
Mo ti se won lese lo
Won ni mo se won lese lo

Chorus
Mo ti korin China
Mo ti korin India
Mo ti korinnn, mo ti korinnn
Mo ti seyin lese lo
Ma tun seyin lese lo
Mo ti korin Yankee
Mo ti korin England
Mo ti korin China
Mo ti korin India
Mo ti korinnnn, mo ti korinnn
Mo ti korinnn

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

This is the end of Genesis Lyrics by Wande Coal. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.