Myspro Lyrics

Fifa is a trending song by Myspro, check out the song’s lyrics below and sing along.

She Sanctify I use her take buga
Can I say she weigh too heavy
To move I know the gear
Uuh uuh Just bend it up

Na 9 month I take cum
Taking you to that wing
Wey you no fit to divorce
Billion long say
How many time
Obodo fit to hire uuuuuh
I be Fifa uhh
She be final
Uuh oo oo
And how many town
Obodo fit to hire
UUH my lady fire ooh
She be final uuh
Uuuh uuh

Ee wey Benjamin won go seke
Omo logbo
We live to jete
Looku looku
Won ti seke
Dem won pure water
For the EDE Oh

Aaah
Attention
Give me attention
And I no get time
For tension divider no be dimension
Since I get the tip I′m on top
How many town obodo fit to hire uuuuuh
I be Fifa uuh
She be final
Uhh oo oo
How many time
Obodo fit to hire
Uuh
My lady fire ooh
She’s the final uuh
Uuuh uuh
She taste just like jaman juice
Come close make I catch your cruise
And I no go price your goods
And I dey for you
Buy you some kinds of shoes
And I no go never ever let you loose

Balance the love you choose
Cry you river not pool aah
Keep a secrete
Never ever let no body know

Ooh aaah
Attention give me attention
Nd I no get time
For tension divider no be dimension
Since I get the tip I′m on top attention
Give me attention
Nd I no get time For tension
Divider no be dimension
Since I get the tip I’m on top
How many time obodo fit to hire uuuuuh
I be Fifa uhh
She be final uhh oo oo
How many town obodo fit to hire uhh
My lady fire ooh
She’s the final uuh
Uuuh uuh


This is the end of ‘Fifa’ Lyrics by Myspro | . If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.