Hotkid Lyrics

Check out the official lyrics for Hotkid’s new song, Falala.

Hotkid – Falala Lyrics

Ahh ahh
Ahh ahh
Ahh ahh
Ahh
Ahh ahh
Ahhh ahh
TWINZ BEAT

2019, when I sign
Everything was going fine
Drop Ozana enter chart
Got verified on Instagram
Plenty people start to hate
They was wanting me to fail
Destiny cannot be changed walahi it can just be delayed

For like one year I no drop oo
Cut e dread go on low cut oo
Them be think e say na swag but dem no know say na depression oo
I had to leave the label
‘Cause my peace no dey there
And some people kissing ass to ri kan ti iya yin feje
See that small boy don dey top
Wetin dey for them to talk

Because you dey beef your artist you begin to drop song
You see say no be your hand work
Shey you don dey see say na God
‘Cause if na you dey run am your songs no suppose dey flop

Yehhhh
Eni ba roku romi
Ahn ahn
Ko ni ever ni simi
Ajeh
Arun loma ba ti e je
Wa fu lonje koni leje
God e don wipe away my sorrow
Soro
No be cap osuju won coro
Coro

I get money I no dey borrow
Borrow
ESo fu n won koye ji soro
Soro
Yeh yeh
Mi o sun falala
Aje mi o le su fala la ah
Mo do Kakara kimalo farapa
Mi o sun falala
Aje mi o le su fala la ah

Mo do Kakara kimalo farapa
Yeah
Mi o sun falala
Aje mi o le su fala la ah
Mo do kakara kimalo farapa
Mi o sun falala
Aje mi o ni su fala la ah
Mo do kakara kimalo farapa
Eba mi po ruko baba
Emini ti n je emini

Oloruko nla emi ni ma se beru
Oba to loke to nile pipe nimo peyin
Dollar Dollar Pounds Sterling ni ke ma fi pemi
Nigba timo ti mo n jama jama ko seni ro ti temi
Rara
Toba bere bose je ma loluwa lo seyi
I say pour me water holy water holy water yi oo
Holy water yi ok

Enemies ma jeun ni le lo showo lodo
Lagbara olorun
All my guys dey para para para meter yi oooo
Won sare
What doesn’t kill you make you no try am again oo
God don wipe away my sorrow
No be cap osuju won coro

I get money I no dey borrow
ESo fu n won koye ji soro
God don wipe away my sorrow
No be cap osuju won coro
I get money I no dey borrow
ESo fu n won koye ji soro
Ahhnnn ahnnn
Mi o sun falala
Aje mi o ni su fala la ah
Mo do kakara kimalo farapa


Meaning of Falala Lyrics by Hotkid

Many users have been searching for Falala Lyrics by Hotkid because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2023-12-21 17:15:02.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Falala Lyrics by Hotkid. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.