Camidoh and Kwesi Arthur Lyrics

Below are the lyrics to the fifth track, “Dance With You,” on Camidoh‘s recently launched album titled LOVE IS THE ANSWER, which features Kwesi Arthur.

Love Is The Answer Lyrics

Camidoh & Kwesi Arthur – Dance With You Lyrics

Intro
Oinn
Yeah
Camidoh pon d’ting oh
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah

Verse 1
I know you know me but
When you see me for party
You still dey form
Hey see
I know you feel me baby oh
But when you see me coming down
You dey turn your back
Make you know dey shy the boy oh
I getti feelings for you
Me I no be stubborn me I no gbevu
I wanna show you sweet love

Chorus
Me I wanna dance yeah yeah
Odo yewu make I dance with you oh yeah
I wanna dance yeah yeah
Odo yewu make I dance with you
Dance with you

Post-Chorus
See, nti mese bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkↄ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkↄ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkↄ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkↄ sa oh

Verse 2
How your body hot nti mɛfrɛwo summer
Mame chance na menyɛ wo kama
Everybody want chop
City be full of piranhas
Ready to commit baby do me what you wanna
Hmm never loss
Things for you dier I swear never loss
Your ex still likes you bra yi abↄ loss
Me you for trust
Gimmr make I burst
Make I further course lights off
Me feeli hou you’re moving lately
She dey try claim streets but you boujee baby
Fool me crazy, do me me movee shady
Bisa ndwom ma wo dofo
Be like you fit same me, cool

Chorus
Me I wanna dance yeah yeah
Odo yewu make I dance with you oh yeah
I wanna dance yeah yeah
Odo yewu make I dance with you
Dance with you

Post-Chorus
See, nti mese bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkↄ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkↄ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkↄ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkↄ sa oh

Verse 3
I go sing for you everyday
Tell me you favourite song I’ll play
Girl lemme be your king promise oh yeah
And I go be your rap doctor, make you feel ok
Make I see your body shake
Me I no lie after you nobody dey
I go save for the bank
Only for your body sake oh yeah
Nti mese dance for me girl
Lemme I see your body shake
Me I no lie after you nobody dey
I go save for the bank
Only for your body sake oh yeah

Chorus
Me I wanna dance yeah yeah
Odo yewu make I dance with you oh yeah
I wanna dance yeah yeah
Odo yewu make I dance with you
Dance with you

Post-Chorus
See, nti mese bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkↄ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkↄ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkↄ sa oh
Bra bra yɛndi asa
Bra na yɛnkↄ sa oh

Outro
How your body hot nti mɛfrɛwo summer
Dance ah, dance ah, dance ah, dance

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

This is the end of Dance With You Lyrics by Camidoh Feat. Kwesi Arthur. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.