and Yaba Buluku Boyz Lyrics

Read and learn the lyrics to “The One (Chop Life)” by , featuring Yaba Buluku Boyz, this song was produced by .

The One Lyrics

PLAY & LISTEN TO: The One (Chop Life) by Ft Yaba Buluku Boyz

& Yaba Buluku Boyz – The One (Chop Life) Lyrics

Intro:
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Crayway

Verse 1:
Early mọmọ
Early mọmọ
Me I don dey wait for my shọkọ
All of all the things wey she follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up (Turn up)
Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me lana
But she know say my internal corrupt
Banle, make you dobale
Pull up in your hood make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
I dey play football like Abedi Pele
Waa, shori ẹ gbale? (Cheei)
Whenever you see me make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
Wetin you dey find, make you commot here

Chorus:
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

Refrain: Yaba Buluku Boyz

Chorus:
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I'm oga
I'm the one who shutdown the bar
Let's make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

Refrain: Yaba Buluku Boyz

Outro
Mavin

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.