Savage and Zlatan Lyrics

Savage enlists the help of Zlatan to add a fresh twist to his chart-topping song Concussion. Take a look at the official lyrics for the Concussion Remix below.

Concussion Remix Lyrics

Savage & Zlatan – Concussion Remix Lyrics

Hmm
Looku looku
I see the uku

Na Amakachukwu o ti ri gan gan gan
Bigi uku
Wetin you do to Ifeanyichukwu e no fit talk talk talk
E be like magic she use medicine
‘Cause omo the thing too soft
I’m liking this her chemistry ehh
She give me concussion uhn, uhn, uhn
She give me concussion uhn, uhn, uhn
She give me concussion uhn, uhn, uhn

Ah, baby girl if go fit come onboard
So ti ji over you no go suffer
Tell that broke boy make e comport
Anything you want gimme offer
Baby girl you too getti ebun on God
Make we no lose guide na straight to the altar
Baby girl why you doing me like this, why you doing me like?

Sare wa ko fun mi
I’m feeling your body e dey wonjure me
I no be small pikin
I’m liking what I see e dey wonjure me
How much to pay for attention?
My salary and my pension fee
If you see what I see you want to wonjure me

Looku looku
I see the uku
Na Amakachukwu o ti ri gan gan gan
Bigi uku
Wetin you do to Ifeanyichukwu e no fit talk talk talk
E be like magic she use medicine
‘Cause omo the thing too soft
I’m liking this her chemistry ehh
She give me concussion uhn, uhn, uhn

Kuo n’be
Size ilekun lomo yii se
Concussion to popo n gbe mi de’be
O gbori sọmu mo ni ko ma gbe sile
E wo bi mo se n feyin bi omo daycare
Koju mi, koju mi, koju mi ma ribi
Loud mo ro pe mo gba lowo Chichi
Oju mi ti se baibai
My eyes like

Looku looku
I see the uku
Na Amakachukwu o ti ri gan gan gan
Bigi uku
Wetin you do to Ifeanyichukwu e no fit talk talk talk
E be like magic she use medicine
‘Cause omo the thing too soft
I’m liking this her chemistry ehh
She give me concussion uhn, uhn, uhn
She give me concussion uhn, uhn, uhn
She give me concussion uhn, uhn, uhn

Contributors of ‘Concussion Remix’ Lyrics

Oluwafemi Adebanjo, Tobiloba Akinsete.

Find Your Favourite Song Lyrics Here and Get Fresh updates as they via Twitter and Facebook


Meaning of Concussion (Remix) Lyrics by Savage Ft Zlatan

Many users have been searching for Concussion (Remix) Lyrics by Savage Ft Zlatan because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2024-04-21 13:24:29.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Concussion (Remix) Lyrics by Savage Ft Zlatan. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.