Ckay and Joeboy Lyrics

The third track on Ckay‘s latest album, Sad Romance Deluxe, is ‘Capture My Soul,’ which features a collaboration between Ckay and Joeboy, read the song’s lyrics below.

Sad Romance Deluxe Lyrics

Ckay & Joeboy – Capture My Soul Lyrics

On me on me
On me on me
Balance it on me
Can we loving?
Till the morning
Morning morning, hmm
Make we reduce all the fighting
Increase the loving oooo hmm oh
hmm oh

Fefe ne fefe
Your body dey wewe
I’m in love with you
I’m I’m love with you
Make I leave you for where, where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go
Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul

From the night, till the morning
Girl you know e be you am wanting
‘Cause you fine and you sexy
Nwa baby, do me gently
E’we no show me shege
No use me play
Dance to my Reggae
Are you ready?
Pack your bag make we fly go Paris
Answer, answer me o maami
Only you fit to control me
With your face and your big body
Abeg no killy somebody pikin for here
O Maami, only me wey fit handle you
Make my waist no dey confuse you
Abegi no killy somebody pikin for here

Fefe ne fefe
Your body dey we-we
I’m in love with you
I’m I’m love with you
Make I leave you for where, where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go
Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul

Liked ‘Capture My Soul’ Lyrics by Ckay Ft Joeboy? Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

This is the end of Capture My Soul Lyrics by Ckay Ft Joeboy. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.