TeeFamous Lyrics

TeeFamous‘ viral hit song, Buga, is a catchy tune that you won’t be able to resist, get ready to sing along as you read the official lyrics below.

TeeFamous – Buga Lyrics

Oh, oh, yeah

I’ve been dreaming of the time wey I go Shine
So me I carry on
Koni sumi ko le remi
Ase lo ma give up
If dem dey like make dem dey hate e
All I want a muller
And I take my spark and puff
Go straight to Babylon

Owo bantia ti o ki ngbolude
Now I’m chilling with my better days
Anything want my baby buy
E sa tiribi tab ba de
247 on the road
I know God dey for me, I’m not alone
And I’m living my best my life

Buga won o buga
Living life lavida
No room for Fugal
Gbomo meji mi o de mind
Buga won o buga
Living life lavida
No room for fugal
Make nobody stress my life

Make nobody stress me
Life na yolo
Brother, no go judge, nobody holy, oh
Fighting my demons on a low, low
Make I no loose guar, no loose guard
Make I no go broke

I don’t mind, I don’t care
If no be money matter no near
Expensive shii la awa nje
Your understanding girlfriend dey here
I don wise, I don learn
And my Account gats dey loaded, sugbo
Pull up in my beamer
Dem no fit kill my ginger
Every man na sinner

Owo bantia ti o ki ngbolude
Now I’m chilling with my better days
Anything want my baby buy
E sa tiribi ta ba de
247 on the road
I know God dey for me, I’m not alone, yeah
And I’m living my best my life, ay

Buga won o buga
Living life lavida
No room for fugal
Gbomo meji mi o de mind
Buga won o buga
Living life lavida
No room for fugal
Make nobody stress my life

Buga won o buga
Living life lavida
No room for fugal
Gbomo meji mi o de mind
Buga won o buga
Living life lavida
No room for fugal
Make nobody stress my life

Dive into a treasure trove of diverse music lyrics here

‘Buga’ Lyrics Collaborators

Utere Naomi, Peter Okhide, Elizabeth Clifford.


Meaning of Buga Lyrics by TeeFamous

Many users have been searching for Buga Lyrics by TeeFamous because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2024-03-16 09:46:00.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Buga Lyrics by TeeFamous. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.