Balloranking Lyrics

Explore the captivating lyrics of Born Fi Dis, the opening track that kicks off Balloranking’s latest EP, Ghetto Vibrations. Immerse yourself in the lyrical landscape of this dynamic introduction by delving into the song’s expressive words below.

Ghetto Vibrations EP Lyrics

Balloranking – Born Fi Dis Lyrics

Mana born fi this
Forgive all mi sins
Sativa condien
Buh Mana born fi this
Sativa condien
Jah forgive all mi sins
Trench boy wey dey knot tie
Every other day I dey for mi grind
One time I roll up one tie
No Time you no say no time

Who hotter than
Mi fire down
Everyday we check calendar
Ati mu pepsi pelu Miranda
At gbe kafaya pelu faridaa
Ati gbe hennessy jaiye avida
Never never see me sober
Ah Omo kosaye fun negativity
just wanna make funds till infinity
Easy life no Calamity
When mi blessings don come koma shey wa miti
O brigade

Shebi just to geh the bag o
Dem no fit understand o
Omo I no fit lose guard o
Dem dey fuck wii my vibe o
Dem dey fuck wi my vibe o
Fuck wi my vibe
Fuck wi my vibe
Jah no take my life
Dem dey fuck wi my vibe
No take my life

Dem dey fuck wi my vibe
Jah no take my life
Born fii this dem love all mi style
Trench boy wey dey knot tie
Every other day I dey for mi grind
One time I roll up one tie
No time you no say no time
Who hotter than
Mi fire down
Everyday we check calendar
Ati mu pepsi pelu Miranda
At gbe kafaya pelu faridaa
Ati gbe Hennessy jaiye avida

Never never see me sober
Me love ghetto ’cause the ghetto got a lot
If I dey vibe you know ain’t no body badder
I’m on my own I’m
Born fi dis
I’ll rise above so me dey unbothered
Me love ghetto ’cause the ghetto got a lot
If I dey vibe you know ain’t no body badder
I’m on my own I’m born fi dis

Explore More Recent Song Lyrics Here


Meaning of Born Fi Dis Lyrics by Balloranking

Many users have been searching for Born Fi Dis Lyrics by Balloranking because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2023-11-25 07:39:18.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Born Fi Dis Lyrics by Balloranking. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.