Ruger and BNXN Lyrics

Get ready to groove! Ruger and BNXN’s long-awaited EP, RNB is out now, and Bae Bae kicks off the seven-track collection. Immerse yourself in the lyrics and get to know this catchy tune.

RELATED: Read ‘Ilashe’ Lyrics by Ruger & BNXN

Ruger & BNXN – Bae Bae Lyrics

Wetin be your p tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I’m so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

Oh bae bae, I’m feeling good, bae bae
Don’t know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Ṣe make we dey move, bae bae?

Ah! Ogozini ma go
Ka maa lara wa neighbours wọn maa gbọ
And I will use a rubber, no nylon
Then I fly you back to Naija by dawn

Uh uh, Ogochukwu no
Me I de for you and Ọlọrun gbọ
Like I rip you commot for nylon
I don book appointment for Nicon

Wetin be your p tonight?
I de Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I’m so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

Oh bae bae, I’m feeling good, bae bae
Don’t know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
Ṣe make we dey move, bae bae?

‘Ilashe’ Lyrics Contributors

Utere Naomi, Peter Okhide

Find Other Song Lyrics Here and Get Fresh updates as they via Twitter and Facebook


Meaning of Bae Bae Lyrics by Ruger & BNXN

Many users have been searching for Bae Bae Lyrics by Ruger & BNXN because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2024-04-18 17:49:00.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Bae Bae Lyrics by Ruger & BNXN. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.