Yemi Alade Lyrics

Yemi Alade‘s rendition of Amazing Grace is a captivating and uplifting addition to your repertoire, showcasing her ability to breathe fresh life into classic compositions.

RELATED: Read ‘EFCC’ Lyrics by Yemi Alade Ft Ajebo Huslters

Yemi Alade – Amazing Grace Lyrics

Na your amazing grace
Dey keep me going
When I′m falling over
Your love dey pick me up

You know just what to do when I’m going under
You give me power
Your love dey make me stronger

My mind over matter
So hot I′m hotter than lava
Whose bad dem know that I’m badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire

I came I saw and I conquered
Can’t reach me you need a ladder
I′m flying high helicopter aje

Na your amazing grace
Dey keep me going
When I′m falling over
Your love dey pick me up

You know just what to do
When I’m going under
You give me power
Your love dey make me stronger

Oga de
Owo oti ni Kora ile
Me as I dey
I swear ability over dey
As I dey move
E dey cause gobe
Big sunami

Everything dey shake
My melodies
Sweet pass kote
Black Mercedes
Make I fit to reason my

My mind over matter
So hot I′m hotter than lava
Whose bad dem know that I’m badder
Enemies dey but I still dey jaiye

I no dey tire
I came I saw and I conquered
Can′t reach me you need a ladder
I’m flying high helicopter

Liked ‘Amazing Grace’ Lyrics by Yemi Alade?


Meaning of Amazing Grace Lyrics by Yemi Alade

Many users have been searching for Amazing Grace Lyrics by Yemi Alade because the music has a meaningful lyrics and it worth knowing all the details. The music was released on 2023-12-23 08:29:12.

The lyrics allows you to understand the music very well and to also know how to sing the song. Read the lyrics alongside with the music for better understanding.


Conclusion

This is the end of Amazing Grace Lyrics by Yemi Alade. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.