“You Go Chop Nigerian Kobo” is a popular lyric of trending Nigerian music by Skiibii featuring Talented Musical artist “Davido”. Officially the name of the music is “Baddest Boy” or “BadestBoy”.
|
About the Music mp3 file
|
|
|---|---|
| Artist(s) | Skiibii ft Davido |
| Song Name | You Go Chop Nigerian Koboko |
| Duration | 02:29 |
| Genres | Afrobeats, Hip Hop |
| Category | Music |
| No. Of Downloads | 50,000+ |
| Last Downloaded | 15th December 2025 |
| Music Mp3 size | 3.02 MB |
| Related Sites | Waptrick, Naijaloaded |
| Related Sites | Xclusiveloaded, Six9ja |
| Related Sites | Trendybeatz, 9jaflaver |
| Bitrate | 320kbp/s VBR |
| Channels | Stereo |
| File Format | Audio/Mp3/Music |
| Bits per sample | 16 |
| Encoding | MPEG-1 Layer 3 |
| Year Uploaded | 2022 Music |
| Sample Rate | 48000Hz |
DOWNLOAD MP3
Skiibii – You Go Chop Nigerian Koboko (Feat. Davido) Remix lyrics
Oh-ah
Woah-woah-whoa, wah
Escala, ayy, yah-yah
Long time, long time
I dey mad over you
Took me long time to get over you (get over you)
Now, I don man up
Now, I don strong
Now, I get chicks wey dem dey for London
Now, I’m on chills
Now, I don know when I get the fine things
When I get the
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki’gbe “mor’ogo”
Giddem, giddem, slow-slow
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah… Continue Reading Here


















Leave a Reply