Majeed and Joeboy Lyrics

Read the official lyrics to ‘Yawa No Dey End’ by Majeed, featuring Joeboy.

Majeed & Joeboy – Yawa No Dey End Lyrics

Intro: Majeed
Ohhh
Wetin go kill a man na billing, oh
Oh ohh ohh
Majeeed baby

Verse 1: Majeed
I get 10k for aza
And my padi wan borrow the raba
My shawtie wan do data
My mama call me later
She need funds oh!
For this kind matter
Na me be my one and only comforter
And if I say no raba (mogbe)
Omo dey go shoot my leg catapult

Chorus: Majeed
But I go live life, I go chop life
My brother yawa no dey end, yawa no dey end
Oh I go live my life, Oh I go my chop life
Cos yawa no dey end, yawa no dey end

Verse 2: Joeboy
Yeah, I made a million dollars
Now I’m tryna make some billion dollars
Be like anytime wey I climb one ladder
E get another one wey go take me higher, higher o
E no dey end
But I go gbadun my life till the end
If you bin get o
Demma your friend o
If you no get, oh
Demma go shenk o
Sometimes you gotta sip and drink palm wine
You dey hustle you must get time to whine and dine
‘Cause one day all man must to kpai
So my guy, make you live your life

Chorus: Majeed & Joeboy
But I go live life, I go chop life
My brother yawa no dey end, yawa no dey end
Oh I go live my life (no, no,no)
Oh I go my chop life
‘Cause yawa no dey end, yawa no dey end
But I go live life (pon deck)
I go chop life
My brother yawa no dey end, yawa no dey end
Oh I go live my life, oh
Oh I go my chop life
‘Cause yawa no dey end, yawa no dey end
Billing opor po po
Opor ju

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook