Novemba Lyrics

‘Vibe (On my Mind)’ is the fourth track on Novemba’s new EP, ESCAPADE, read the lyrics to ‘Vibe’ below and sing along.

Novemba – Vibe (On My Mind) Lyrics

Call me
Shawty be going in circles
She don’t wanna fall in line
And dem be talking at your back
Know you got a big behind

Baby would you be mine
Waiting for your Dm online
Make you no go do me one kind
Said she wanna give it more time, more time

You know I ain’t gat no time
You been heavy on my mind
All dem girls e no really concern
Dem e be you wey I dey find
Kele me I like your vibe

Omoge you’re just my type
I been heavy on my grind
But you been heavy on my mind
Like your vibe omoge you just my type
I been heavy on my grind
But you been heavy on my mind

Tell am make she no do
Gimme fire pass goku
Kinda love wey I go show you
If e be concert e be O2, O2

Come and jo baby
Gotchu pon deck
Alcohol dey got the vibe on check
No be contest but me needi confess
E be u de always come first

Shawty be going in circles
She don’t wanna fall in line
And them be talking at your back
Know you got a big behind
Baby would you be mine
Waiting for your dm online
Make you no go do me one kind

Said she wanna give it more time, more time
You know I ain’t gat no time
You been heavy on my mind
All dem girls e no really concern
Dem e be you wey I dey find
Kele me I like your vibe

Omoge your just my type
I been heavy on my grind
But you been heavy on my mind
Like your vibe omoge you just my type
I been heavy on my grind
But you been heavy on my mind (My mind)

Liked ‘Vibe’ Lyrics by Novemba? Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

This is the end of Vibe (On My Mind) Lyrics by Novemba. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.