Download Cazulee – The Way Mp3 

The Lyrics and Official Music Video 

The Way, is a title given to a new 2022 song by an award-winning and talented musician called “Cazulee”.

The song is trending on TikTok and has been made available here on Celebnob for free audio mp3 download.

Cazulee is well known for singing good songs, this one is the best, you can’t afford to miss it if you are a music lover.

Stream and free download all the latest Cazulee songs and videos on Celebnob.com

Listen and Download Below

DOWNLOAD MP3

The Way Lyrics

Awn-nn, aah-ahh, aah-ehhh
Cazulee, ahh
Ah-eh, aah-eh
Ahn-aah-ehh-hee
Uh-yee-uh-ah
Ee-hh
I want be the son wey go make mama proud
But after the school n- gat no job
Na why you see many n- they do f-
Because they believe that’s only weapon
I no want to suffer na why me I enter the game
My parents are poor and I no want the same
And you know man gat to follow the way
Make he no be say man work e no get gain
I’m chasing my dream and I’m chasing the fame
If not money then na waiting I gain
Sabi you know where me from all the way
So e no go good if I just come here to play
Sapa dey roar like a lion
I park all my things on my nylon
Have been say make by-gone be by-gone
But he no go good make I die young
So every time man have been bombing
Mack zugabe self don know me
Anytime wey me I log in
E say make I prove if I’m from Turkey
VPN nord na my token enn
If you know say you fit talk it
No be my fault but I’m making an Effort
To make money buy Benz for mommy
‘Cause I no want to suffer na why me I enter the game
My parents are poor and I no want the say
And you know man gat to follow the way
Make e no be say man work e no get gain
I’m chasing my dream and I’m chasing the fame
If not money then na waiting I gain?
Sabi you know where me from all the way
So e no go good if I just come here to play
Sapa dey roar like a lion (sapa dey roar like a lion)
I park all my things on my nylon (all my things on my nylon)
Have been say make bygone be bygone, ahh-eh
But e no go good make I die young
So me I park all my load and I face my fears
Make another man no take my share
I promise my mom then I beat my chest
And I want to fulfil all the things I said
Many things wey use to burst my tears
Whenever me think about myself
Na why you see me de sip my beer
Make another person no come take my joy
Have been de reason to give up, oh-no-oo (been de reason to give up)
But I gat hope when I look up (gat hope when I look up)
Many, many things man de think of (many, many things dey for gbedu)
I carry my gin then I sip up oo, ah-ah-ehh
‘Cause I no want to suffer na why me I enter the game
My parents are poor and I no want the same
And you know man gat to foll the way
Make e no be say man work e no get gain
I’m chasing my dream and I’m chasing the fame
If not money then na waiting I gain
Sabi you know where me from all the way
So e no go good if I just come here to play
Sapa dey roar like a lion (sapa dey roar like a lion)
I park all my things on my nylon (all my things on my nylon)
Have been say make by-gone be by-gone, ah-ah-ah-eh
But e no good make I die young
Sapa dey roar like a lion
I park all my things on my lyon
Have been say make by-gone be by-gone
But e no go good make I die young